
The captivating, amazing, unusual new song “Facetime 12 (Acoustic Version)” by Khenyzee, an exceptional and talented Igbo Nigerian rapper, singer, and songwriter, was released.
The acoustic track is a more emotional, stripped-down version of his earlier collaboration, “Facetime Conversation 12,” and is part of his ongoing “Facetime Conversation”
Finally, if you love amazing singles that will make your day as well, this one is a good one for you to vibe with.
Listen and share your thoughts below!
Khenyzee Facetime 12 Acoustic Version
0:00 / --:--

Omoh gve me d vibe abeg
Hi everybody
Hi pls am new here can i join this wonderful group
Hi pls am new here can i join this wonderful group
Chai 😢 Khenyzee thank you for this jamz
Pls do tgis song with umuobiniigbo it would be a killer ..
Abeg i go chop
Ibi lyk people whe dey here travle, abeg if dem dey com bvck, mey dem buy gala, thank U,
IF U GO CHOP TALK O, mey dem buy 4u 2
Gudmorning to you all
Goodmoning every one of you, i hope una dey jolly well.
E sure for una wey dey miss road
Sorr OO i’m just a new guy in dis street, l mised mia road,
HELLO.
You too how are you my guy
Fyn oo, i miss road last night, com bost out here dis moning, nahim i say make i grite una wer get de street, HELLO.
Mark howfar na goodmorning
Hi guy’s
hi guy’s
Who come test changez?
Good to hear
Mira howfar nah
Am fine.
Wow!! You are 2not…Ajaddi flenhor
Ekpono thank you ,mara abeg rest i no wan stress
Hi guys am new here
Promise calm down e no reach like dat bi,”ko
Mara u are a liar that is ur voice no liar oo¤
Dem say i be trouble maker i go disturb everybody mara live e me, live e me ,live e me make i do my own no con dey judge me make you self reason mara you nn for like rest nawa ooh
Promise u no be good person u do cast someone pikin voice u come say na mara mara voice no be me mara voice na my girl were dey live for our compound na u dey talk call me u go my mara voice
You dey feel am guy
I too love this jam
Becus joy no dey
Why na promise
Angela i just dey like no dey
Hi promise hw far na
Howfar
How far anonymous how your side na
No ell bby i am not upset
Thanks Angela
Angela my love,ella my baby how are you guys doing nah
Have you listened to ELLE by changez?
Angela babe are u upset am sorr angela
Nora u are wlc
Hi Guy’s am new here can any one say u are welcome
Ask him ooo
Mara abeg which of the beatrice
No be beatrice
Mara pls we are all sorry
Fake ella u be fool come our area them go fuck toto mad girl
Who provoke you
I no go come online u guys provoke me GOOD BYE
Ehh hee now y’all can be provoking mtchewww… Don’t mind em Mara how did em provoke you? So as I could not make same mistake.
Monalisa sup ,ella sup
Bring now topic
Safe time let’s trend now
Pls enough of this let,s change the topic
Wetin una just dey talk for this site self
Angela mara dey lie no wam but she be lesbian
Beatrice sins mara say e be boy e no be girl so leave am na
Mara god beem don show me say you be girl so no need to lie better go pray make god forgive you
Beatrice Go church GOD go reveal am to u dat i am not girl
Nna mara why you still dey lie now is not fear oh mara lienus mba
Hi.guys i am a boy not a girl ooo my voice be like a girl abeg i no be girl pls guys don,t call me a girl am not a girl am a BOY¤¤
A boy and a girl equal to boy girl…hahahahahhaahhahahhahh
Mara are u a boy or a girl and be honest
I dey beatrice baby how your side na
This phone is having issue so i can not prass numbers
Ella an from akwa ibom just that this is my number 07049351359
But u are an igbo girl 4get just tell him to u mine number
No i no dey hear
Beatrice tell mara to give u mine number u are hearing igbo
Every body hear oh mara nah girl oh matter don cast ella,angela make nobody decieve you oh that boy nah girl
Howfar na angella
I dey ella my love
Mara i no talk anything like that ooo
Angela u want make i date u
Angela sup
Mara u did not do me anything ooo
Angela what did i do to u dat u are say i should not be angry
Angela angry about what
Ella my love but i just said sorry
I am not angry again mara
Okay mara i don hear oh
Beatrice so now are u happy my love i will stand by u my love don,t worry if anybody insult u or talk back at u let me know ok… MY LOVE
No worries mara, Beatrice is under my custody…
I PROMISE I can take care of her for you okay.
Beatrice sup u no u did not do right hmm
Okay
Oky mara i don hear
Beatrice my love why did say a thing like dat i will beg for ur behave ANGELA &ELLA pls forgive her for my sake pls
Thanks ella baby
Thanks ella
I no get u she made a mistake on her english and u people are insulting her is not good let me tell u people she go school ok
Ella abi you no follow talk
Sorry angela
Angela leave them let them talk ok
Mara watin sup my guy angella we are sorry pls
Okay i make mistake but e no rich make una dey insult me say i no go school and beside every body dey make mistake na
I no be ur boss i be ur junior brother
Ok boss
Ok sorry i know say na typographical error
Make una stop she made mistake ok
Wait angela u go school wey u no sabi spell,how many years u dey
Beatrice my babe how far nah
Nnah angella pls correct your self ” not his she it is call is she and this your great is call greet, abi you no go school
Nna the kind english wey una dey speak for this group eh
That fine sorry his she in the hospital eh great her for me ooo
Hi guys
Ok nah u are making fun of me
Me i dont no
Means am a liar
My phone can not off 247
Same to u don leesk ur phone is off
Am back to back 247
Hi guyz
Oops and sorr for not asking about u so sorr angela and monalisa is sick
How far adeola
Ella is monalisa okay because she have not come online
How far bizi mara ella and sharon how una dey na i no that i have not come online but non of u ask about me that is not fear ooo
Ella how far nah how u dey
Mara sup
Sharon sup
U are wlc Ella
Thanks
Happy relapionship. Don lessky & Ella. Dolla#2025. Hip,Hip,Hip Hurrayyyyyyy!!!!!!!!!!!!.
Hello everyone
How far girlz why girls plenty for dis side nah! One of u should sup me airtime mtn
finetoo
Sharon every thing is going well in my side how about your own side
Something for us Adeloa sup
Hi
Here is not fun again friends make it fun and joke
Hi mine people
Mine people if famil.. Land no rich me make famil… Poor no rich me abag ooo
OKAY O
Is going fine ooo
am fine ella hw about ur new relationship i hope is going fine
i dey angela hw things dey that side na
U are wlc ella hw far sharon baby
Am good and u sharon
hi ella hw far
Thanks angela
Hi ella it looks like u have win someone heart that is so lovely i prayed that this relationship last forever
Una no come online hmm am alone ooo make una come online nah pls
Hi to sharon,angela
Good monring mine forever
Good morning friends
Good morning my love
Am done babe
Let me go bath babe pls
My babe show me your love
Are u kidding me
My love am not jokien
Hmm joke
Yes my love
Are u jealous babe
Sharon what is the meaning of this
Sharon have u forgiven monalisa hmmm she is mine small sister
Off cause nah he said he likes me so am his gf
that means u are our wife
U are wlc
Thanks sharon
TRUE love
Don leesky it looks as if u have find a gf that nice
Happy new mouth don leesky
Ella my num 09012998371 but am not arround now am in meeting but you can call me on night babe i love you
Ur number babe
Happy new money need gf
Omor na comment section una dey find gf/bf 😏
Sweat music