
“Big Time,” a spellbinding and mind-blowing new spectacular record, was produced and published by a versatile and highly skilled Nigerian musician and stage dominator known as Odumodublvck.
Moreover, this appealing jam features the talent of Wizkid, the CEO of Starboy Entertainment music and a remarkable Nigerian award-winning icon and vocalist.
This music is yet to be dropped but is yet dominating airwaves in the industry, download this dynamic and vibe to it, and more of it can be found on Odumodublvck’s latest Album called “Industry Machine (Album).”
Listen and share your thoughts below!
Odumodublvck Ft Wizkid Big Time
0:00 / --:--

Hi guys sup Rv
Una too make me lol
Hahaha which of your brother
Beatrice sup u mine brother GF
No wam so howfar nah
Ok sorry
See if you no sabi how to play with person abeg just commot body jor
Ahh ahh dat one na insult,i just talk say im no spell am correctly. Ella u to u no sabi spell it is correct not corret
Corret her not to insult her beatrice no mind mine brother
Beatrice na u write this thing abi na another person. The person no sabi spell ur name.
Tell her to buy another one nah
Am so upset una finish dat banana is not fair even u bro u did not give me odro mma ooo
I’m not a longerthroat,I just wanted to taste his banana if it is sweet. Anyways my mum bought banana yesterday so i don’t need it again.
You this boy you be alongatrote i no go give you that banana
I go join u chop ooo
No wam na every were marama
Document
Aunty beatrice dont worry men mount on my way. Just 15 minutes
Moreaya i no know ooo.
Howfar banana i remember sa i get granut for house abeg i dey find banana to use chop am now
Bizi boi hw about smur pablo ?
Beatrice go and ask google boy he have answer for that. Well, welcome back to the hood.
Abeg why this boy dey love every body
Ok munachi but mum is not ansing m call’s is she ok.sup RV come our house come see dis girl them bring here na kash GF
Sister gift chill is prank RV do brother kash and me send him
Rv if i catch u.
Hahaha iron lady
Ella i love u
Beatrice are u also letter girl? k kosi
Big wizz
Senior babe monalisa i dey nothing dey kpa, i dey with u guys %100 thanks
Me babe joke
Our test is so good our school is not going to school till on monda…
Banana u are not online. Are u alright
Mara no make me upset mine brother cannot die because am here for him
Kelzy Kill ur self make i come chop fried rice oo
Wetin make i kill myself because d girl never come online.
Hi
Biza boi letter girl na.
U insult her she no come onlien again
Good morning guyz
Smur pablo which one be big nyash again na.
Hw una dey
BIG NYASHHHH O
Moreaya who be my paddy.
Bizi boi na ur padi na.Lol
Ok ella. And u banana boy if u don’t know what to say just shut up.
Je mange au restaurant:(i am eating at the restaurant)
Na lie ella u no get It well he said that he want to go and buy one bullet (drink).
I no banana big bro said it is me dat put like dat ok
I really appreciate big Wizzy
Wow it is like ella u will teach me french.
Is big bro dat is telling me the meaning for me i don’t no french
Rv wetin u write
He said i am geting a ticket na freach he speak
U just get luck smur pablo
J’ache’ te un billet
Moreaya hw u wan make i know
Ok,sorry ODUMUDOBROWN my gee
Bizi boi hw about letter girl
Smur pablo why u copy me
ODUMUDOWHYTE
Texla jnr who tell u
Wizkid na dog
Listen to GROVVING by davido and big kala
Wetin u dey find VDM for.
Ask him the meaning babe
Abeg wey VDM dey
Song goes well
Lit
Hi pritty gold
Hi good evening
hb
Hi
Hi
Letter girl wetin be ur problem
Are u serious
Look who the are challageing see this one omo go find jod ,wait u sabi be girl or boy, the one u go sing every go run, u get voice no be that ur awo voice
Big time ODUMUDOBLVCK nice one my man
Download the latest Nigerian songs in high-quality MP3 format on KPKNaija. Stay updated with trending Afrobeats, Naija hits, and new music releases daily.
Only wizkid muc
Download nigeria song
Wizy no sabi
Challange me and see
[email protected]
Industries machine k!ll
Love this
odumodu you too badd boss
[email protected]
One love odumowiz
No
No
This song go well
This app is least for download music
Nice one
Big wizzy
Obedient is better than sacrifice
AYO 🦅❤
One love
I love you Big bird 🐦
Odumo made a good decision.. listen to this timeless beautiful sound with big wiz
Nice
One love❤️ Starbodumo
I consider myself one of the biggest wizkid, wizzybaby, big wiz fan at 56yrs. 44 yrs downtime i have been following him from EME to starboy to big wiz men . Stay all night watching his concerts across the world on YouTube like on a daily back to back. Drop this one with Odomodublack let it not go cold like d one snipet with Terry G. One love bro.
Are u serious