Val9ja
  • Home
  • Music
  • DJ Mix
  • Videos
  • Album
  • Articles
  • New Songs
    New Songs
  • Trending Songs
    Trending Songs
  • Hottest Songs
    Hottest Songs
  • Song Lyrics
    Song Lyrics
  • Coming Soon!
    Coming Soon!
  • New Albums
    New Albums
  • Hottest DJ Mix
    Hottest DJ Mix
  • New Videos
    New Videos

Peazy Ariegwe – Zobo

Wisdom Daniel
Published Friday, 5 December 2025, 7:03 am
Loading...
Link is copied
Share
Share this withClose
Share via messengerShare via emailShare via flipboard
Comment nowComments

Peazy Ariegwe, a gifted Nigerian singer, composer, and music icon, storms the music scene with the significant song “Zobo.”

This outstanding song, which is full of catchy vibes and remarkable musical ingenuity, fully captures his profound musical skills.

In the end, if you enjoy good music, you should have the aforementioned song on your playlist.

Peazy Ariegwe – Zobo (Lyrics)

Intro :

Peazy Ariegwe Dem know

Oh oh

I Dey let Dem know

 

Verse 1 :

 

Should i tell you something different

Or should I tell you want I feel

Oh oh oh

No be everybody wey come beside you

Nah really really love you

You should understand that’s the principle of life too

 

Climb :

Everybody notice

Have been on low key

For a very long time oh

See me so i don tey

For this journey

But man no give up hope

 

Shumarema , shumarema

Shumarema jo

If I Dey your side you go know say Peazy i be stubborn being

 

Chorus :

Life wey you see no be zobo

No be everything I fit let you know

Problems Dey wey Dey make man Choko

At the same time pass me Choko

 

When it’s good then you dance like polo( Lee )

Feeling like I just wan a loto

Paparazzi Dem snap me photo

Hmmm snap me photo

 

Verse 2 :

 

I don’t think know where I’m coming from

I came from a place where nobody send you

Peazy ariegwe Okpe number One (Brah Degwo )

I’m an icon

 

In 2010 me I dropped my first song

Delta Party that’s my first song

In 2012 i feature Erigga “Baby follow”

Many people love that song

 

But Still I was damaged

I can even perform my own song on stage

Blogger put it up erigga ft wizkid

Nearly loss my mind thinking about this thing

 

That scenario brought Peazy Ariegwe

2020 I came with Orile

Everything moving up no-delay

Never trust nobody that’s my mistake

 

Chorus :

 

Life wey you see no be zobo

No be everything I fit let you know

Problem Dey wey Dey make man Choko

At the same time pass me Choko

 

When it’s good then you dance like polo( Lee )

Feeling like I just wan a loto

Paparazzi Dem snap me photo

Hmmm snap me photo

– [ ]

Cypresshit mix

Listen and share your thoughts below!

Peazy Ariegwe Zobo
0:00 / --:--
Loading...

DOWNLOAD MP3

Related topics
  • Peazy Ariegwe
Link is copied
Share
Share this withClose
Share via messengerShare via emailShare via flipboard
Comment nowComments

Top 20 Songs Right Now!

Young Jonn – LaLaLa Ft. Rema

Davido – Galorizzy Ft. Mavo, ECool, Morravey, Scotts Maphuma & IPhxne DJ

Zuchu – Reason

Khuzani – Ngiphuza Kakhulu

DJ Tunez – Easy With Me Ft Wizkid & Odumodublvck

King Promise – Bad Habits Ft Davido

Tekno – Foolish

JeriQ – DJ Go Tire ft. Minz

Famous Pluto – Until The Next ft. Zerrydl

Ruger – Muhammad Ali (Can’t Relate)

Chella – Chella Chant

Yemi Alade – Shawa Shawa (Ashawo) Ft. Fave

Omah Lay – Waist

Mphathiwohlelo MC – Intaba Zokhahlamba Ft Shenge Wasehlalankosi & Mjolisi

DJ Tunez – Money Constant Ft. Wizkid, DJ Maphorisa & Mavo

Readwon – Stop B4 U Stop

Ayra Starr – Who’s Dat Girl Ft. Rema

Kolaboy – Oga Eme ft. Evado

Odumodublvck – Grooving Ft. Davido & Seun Kuti

Odumodublvck – Big Time Ft Wizkid

Show More Top Songs

Comments0 Comments

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Trending Now

See more trending See more trending
  1. Young Jonn – LaLaLa Ft. Rema

    Channel: Music Music November 28, 2025 By Wisdom Daniel
  2. Nasboi – Onwa December
  3. Davido – Galorizzy Ft. Mavo, ECool, Morravey, Scotts Maphuma & IPhxne DJ
  4. Omah Lay – Waist
  5. DJ Tunez – Money Constant Ft. Wizkid, DJ Maphorisa & Mavo

Don't Miss

Famous Pluto – Until The Next ft. Zerrydl

Channel: Music Music November 14, 2025 By Ngozi Esther

JeriQ – DJ Go Tire ft. Minz

Channel: Music Music November 14, 2025 By Ngozi Esther

Omah Lay – Waist

Channel: Music Music November 13, 2025 By Ngozi Esther

Chella – Chella Chant

Channel: Music Music November 13, 2025 By Ngozi Esther

King Promise – Bad Habits Ft Davido

Channel: Music Music November 21, 2025 By Ngozi Esther

HOT TOPICS:

  • Rema
  • Wizkid
  • Burna Boy
  • Davido
  • Omah Lay
  • Asake
  • Ruger
  • Shallipopi
  • Victony
  • Olamide
  • Ayra Starr
  • Joeboy
  • Buju
  • Peruzzi
  • Mayorkun
  • Fireboy DML
  • Bella Shmurda
  • Simi
  • Flavour
  • Chike
  • Phyno
  • Naira Marley
  • Zinoleesky
  • Mohbad
  • Ckay
  • Ladipoe
  • Kizz Daniel
  • Guchi
  • Jeriq
  • Portable
  • Fave
  • Crayon
  • Young Jonn
Val9ja Footer Logo
  • © 2025 Val9ja
  • Designed by Expertsubmit
  • About Us
  • Contact Us
  • Privacy Policy
  • Disclaimer
  • Promote Your Music
  • Facebook
  • X
  • Instagram