
Readwon, a veteran Nigerian music artist and songwriter just dropped the enticing single labeled “Stop B4 U Stop.”
Furthermore, the abovementioned composition perfectly highlights his impressive musical abilities and qualities.
Finally, if you enjoy decent music then this amazing track should be found in your music collection.
Listen and share your thoughts below!
Readwon Stop B4 U Stop
0:00 / --:--

I see as your mama train you well na e make you no get respect for person papa.
Beatrice i don dey warn u o. Sha na because ur papa no train u well
Beatrice am sorry
Happy Sunday guys
Bro i dont give a fuck of what you guys are doing, but pls incase of next time, no mother fucker should mention my fathers name hear again, talk to me no go insault my papa con de tell me say na play, abeg with all due respect MR and MISS MOREAYA KELZY thanks.
See beatrice mind ur mouth,moreaya is not my babe.
See nobi all dey play wey i dey play, so since you and your babe don choose to call my papa put for this matter, no wam every where good.
Beatrice u no sabi play.
Una too like insult beatrice no mind them
Moreaya and kelzy una try ooh keep it up god bless una ooh i no mention una papa but una first mention my papa thanks for de insault.
So beatrice ur papa na drunker and u dey get mouth for m try am again.drunker man property
Beatrice shut up. No be ur papa wey i see for road that day,im dey talk im family history because of too much drinking and smoking,and he said that in his family drinking and smoking is heredity. Hmmm no lie oo say the truth.
Ella,beatrice,kiss me i hope what moreaya is saying is not true,coz i do not like any of u
If na fight u guis like i ll like to join ooo? But i dont no the group to join
Kiss me no talk too much let them talk
Best friend in the club or bed u dey follow coz of kenzy
Best friend in the club or bed u dey follow coz of kenzy
Dis fake life girl see ella is m best friend so u better sa ur real name if u use m name again u go collect idiot ella is also from our side
Imagine this mother fucker, ooh who been dey to you, you be idiot if you no sabi ,try sabi today sa you are a big fool and a fool at your age is a fool forever
U can go beatrice & ella na ur mouth 2 big to beg ooo.get out jor
U can go beatrice & ella na ur mouth 2 big to beg ooo.get out jor
Sorlyd let me just go so she go carry the place chop
No ellalet me go so that there will be funs as befor
St.peter church gold ll u like to join i like to set at the back
But am still here kiss me. beatrice no go pls if u go out i ll also go out i think sa una don stop fighting but am sick na check up dat am coming from let 4get about the past nah and mgr is not because am his sister i don’t no dat he mean it
Ella is sick she no go come online
Baetrice When u follo kids dem dey play if e be like dem no get respect agin just ingnor dem , see make i now fine u here oo , and 4u kelzy abi na watin no body mention ur name der, u just dey fin troble na only get sista.
No wam na sorry as i come back you no go see me again thanks for accomodatting me
Ella which church you even dey go sef
Ella which church you even dey go sef
Na since beatrice come back dis group turn rubbish
Why kelzy and beatrice always day fight
Ella we are not fighting ooh just that the boy dont no how to talk why will he call my dad .
For goodness sake can u stop fighting
So ur papa dey smoke oh, is a pirty, i can feel your pains but just take heart my brother god will help him ooh,sorry for that.
Beatrice na ur papa smoke.
Change am for who e be like you do smoke.
Bro i no understand u ooo make me understand
Ella i been kiss person abi girl sef dey there? See beatrice if u no know wetin to talk just close mouth if not i go change am for u.
Una funny ooh
No make me upset bro i no get bf if u like belive if u don’t like than live it
Abi i get eye problem nobi you i been see dey kiss person for that mango tree
I was there i went to tell them something.
rajjo u too like starlife abii
Sup beatrice u are there nah u are under the mango tree na me call u to come out from there no be so
No i was part of the people playing drum. Ella u sure say u come church abi u divert go ur bf house??? No lie………….
Chai e no pure oh todey sunday na e person pikin get mind go de ontop mango tree ,omor big erro
But i no see u bro u no come church are u path of those gui’s dat is pressing phone on mango tree
Me i dey church dey wait una. Una no dey come????
Abeg make everybody go chuch ooo
Hello,guys happy sunday
Am good bro
Ella sup
I dey alright my G.
Beatrice hw u dey.
Hi kiss howfar
Who com be kiss na
Smur pablo no dey come online again
Hi beatrice and boi
Goodmorning guys
Merit sup nah tell mum to pick m call i have something to tell her i cannot come online again i but i can make calls
Hi
Google boy u how many times wey u dey come online???
Google same to u
Guyz,make una try dey online
Hi
Hi
Hi
Hi
Hi
Iron lady i dey ooh
Iron girl hw u take know beatrice or u don chat with beatrice before.
Am ur sister
Beatrice long time no chat
Ella wassup nah
Hi
I love the song ella sup u no come enugu again
Ella na ur brother na wan date u,i no just under una
He have gf and his here looking for another girl is not good nah
Brother i don’t love him let him talk rubbish merit ans another name not ella look alike
Ella don’t like dis stupid boy called RV. He does not have job. I am not even sure he is handsome. I hate him.
This RV no get job
Stop be 4 u cast banana come give me banana i go eat
Am in love babe come online i love u ella
Gud evening Guys sup……………OOO
Ella i love u
See ur mouth come eat i have food but is fruit For to night
Hellow abeg food dey
y una no dey active na
Good and u
Hi guyz
I was cooking for mum.
Love u 2. Good night
Are u sleeping bro abii u are pressing P.S game or cooking food for mum
Ella don’t be sad if she come here i will shook her talk.
Ok bro such a good brother.u care about me so such love u
Happy sunday
HAPPY SUNDAY GUYS.ella hw about beatrice
I miss her moreaia too But am so sad because of dat evil luna
Smur pablo no
Am back from night church
I have ekpono’s number so if i want to call him i will call him. I don’t need ur help mara.
Ur Number bizi boi {yes/no}
I don’t still understand
Ekpono na my brother if u want hear from him give me ur number finish
Happy new month
Happy new month
Ur right ella i also miss ekpono and mma they should come back.
What do u see sister or have u now become a pharisee.
I still see
Ella stop pranking ur junior brother[me]na
Oh i see bro
Here is not fun i just miss beatrice,sharon,DLO,sech,angela,oma
Nice one bizi boi fight for ur RIGHT
Ella fight i will back u up
U are going to back me up is not good but i don’t mean to fight is a parnk
Why sad dis a new month be happy ella.
HAPPY NEW MONTH GUYS,MAY DIS NEW MONTH BRING LOT OF BLESSING 2 U ALL.
Same to u smur pablo
Am gonna fight am so sad
GOOD MORNING, HAPPY NEW MONTH GUYZ
Ella come online
Am here nah
Good morning
Hi guys gud evening guy,nice to meet you
Hi guys gud evening guy,nice to meet you
Good to have u cute girl
Ella no dey for here she talk say she want fight seen then i never see her here
Hi ella
Am good bro more sup u girl mara sup
Oya,make i come na moreaya
I feel like goin to a birthday party badly.
Pablo cucumba no dey dey for chest na pawpaw dey dea .
Ella u won fight ok which kind of fight make i now haw i go take arenge am. I like helping pp with what dey feel like to do.
Abeg ella no fight o
Ella no fight u no say na cucumber dey for chest no go fight o
I feel like fighting
U go call am na
I feel like fighting
Why joy go dey for aba e no good
Joy dey for ABA
Whatsup GUYS joy dey for me
HELLOW
Sup gui
Ella edon tey oo hw u dey wotoff ur partners in criem.
Means
I get snakepei u go chop
No kill him ooo
Hw far my guys anything for me
Hi guyz
Hi men’s
Hi guyz
Hello guys i’m news Here!!!
Good to have u hot
This song is dope..Readwon is the next rated ooo…I give you my cap !
I guys am back
I miss u ooo
Wlc back monalisa
Thanks boi love sup
Gud morning guyz
Ah muna my love welcom
Thanks
Wlc monalisa anything for everyone
Like
I no get u
fdjdtthob
Hi am back
good
Esharp eeeh
Thank you so much for this song 🤝🔥🔥🔥haha omorr you are the best
Stop b4 nice…
Hi guyz