
Zuchu, a versatile Tanzanian female artist and composer, is back agin in the musical studio with a compelling and astounding banging jam that is elevating the music world called “Inama.”
Diamond Platnumz, a legendary and extraordinarily gifted Tanzanian artist, collaborated on this spectacular banger, which will leave listeners nodding their heads and stamping their feet.
Lastly, enjoy this tune by clicking on the download link below, and if you enjoy good music, add it to your playlist and continue to vibe to it.
Listen and share your thoughts below!
Zuchu Ft Diamond Platnumz Inama
0:00 / --:--

BANANA IS BACK!!!!! WOOOOHH!!!
Na wa o…wey thing happen nah!
NawaO, all dis is bicus of FAKE an FVKEN USELLES an USED HUMANBAENS, ehmm mara wey go market mek him no waka loss oo, i no get strent 2go fine enibodi o, ahhha were ella dey, de lovin baby wey de fvken ppl dey die 4.
Since he is runing from us let monkey finish him
O my God whetin banana dey do insyd bush na, abeg make una tell am to come out be for monkey go chorp am, nawaoo banana U too dooo.
Banana dey bush mara dey market
Banana and mara were una dey naa
Back for who
Beatrice am back for u
Mara is back ooh
Sorlyd aba dear idem mfo ato akwa ibom welcome daka mkpo mmo sia mmo etoho akwa ibom
Beatrice aba dear apene oo asut o dia uwem o idem mfo o daka mkpo mmo sia mmo etoho akwa ibom
Ama dho mbufo ye usem ankpa idem ooh
Banana kiloshe kini onso na ejo ema kpa mi o abego me abi ashawo 4 language, HELLO
Beatrice and Ella mesere oo,Eh banana ekaror bawoni ekwu weekend, to de igbo ppl ke egwu, well don
Two akwa ibom lover’s continue una doremi fasolati do.
Idioke ooh ufan ima mmi
Ahh beatrice u from akwa ibom abadiye
Some people too do ooh
I mean what type of language is that, .Sm1 should help to explain it and ella i ask which state are u frm u refuce to answer me is not good o
Banana talk am in english plssss
Ha egbami ede ewo tu ni eleyi bayi ejo eshalaye e funmi tori olorun.
Hahaha ella my love
Ella which state are u from
Na mine language
HOW ARE U DOING ELLA IT DOLLAR BOY
Abeg which language b dis one nw
Atan ye uke idohgo se uboro sia anie nkpo su sup
Ullu ka patha (hindi)
Ah if ella is 23yr me am 33 now
Ella u dey mad ok u are 23yr old want do u abi idoit 419
Abeg i need one joy
Senior babe joy plenty
Howfar nar any joy
Abii i trust u my woman
Ah banana my guy i dey with you i no go area live you i mount you etical
Ella easy ur presure, aunty B . T was up i no hear 4rm u againg were u go
Banana is here againg to give out sm tin, gus how body nw hope body dey inside cloth
Mara i no go tell ekpono to stop his rubbish again tell him to stop calling me and monalisa or elsa i go give him back to back.real monalisa said he should stop it tell ur brother she is not his mate . And real monalisa do like a man
Goodmorning everyone ella pls he is not serious oh pls dont think planty abeg i no won wahala
Ella i dont say i love her o what am trying to said is that meaning is that she usually jokeing and playing to someone that is why i say i like her {but you are my love dont be afraid}
Shu shu to this 1 DLO sup meaning this that u like beatrice
DLO meaning of that ..ine me ooo
How far
Beatrice i like you
Zech and don my i dey oh any better
Beatrice i dey o how far
Don my guy howfar nah
Evening guys. Beatrice how are u?
Nice m
Sweet melody
Nice
Nice!