Check out the new Xclusiveloaded music site. Visit xclusiveloaded.net for new song releases!
Check out the new Xclusiveloaded music site. Visit xclusiveloaded.net for new song releases!
ADVERTISEMENT

Asake – Lonely At The Top (Lyrics)

Lonely At The Top (Lyrics) by Asake

Asake, a very talented Nigerian singer-songwriter, provides the official lyrics to his captivating song, “Lonely At The Top.”

ADVERTISEMENT

 

Asake – Lonely At The Top (Lyrics)

Verse 1
It’s lonely at the top (Lonely, lonely, lonely)
Money on my mind (Money, money, money)
Don’t care what they yarning about me in particular (Ko kan mi, kan mi, kan mi)
Out here on the road chasing my dream because I know (No one can chase it for me)

Pre-Chorus
Olo-lolade maa n gb’omo lo (Gb’omo lo)
Borokoto idi s’omo lo (S’omo lo)
E fi won s’ile je kan ma lo
No dey find anybody na money I want (Me I want)
No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
Won te ge Asake l’eti lo (L’eti lo)
They life na one no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе

Chorus
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger

Verse 2
Just carry girl baby no time
Bad boy me I dey fine
And at the same time me I dey high
Mo duro tan, mo stand out calm down
You go dey fine like fine wine, no decline
Sing about it, extraordinary things
Show me love, I go show you more
O po lo po, po
Wo bo se n se, wo bo se n se
Omo e don tey, je a s’ere d’ele
Mo n fo f’aye, mo ti fo f’aye
Ye, ye

Pre-Chorus
Olo-lolade maa n gb’omo lo (Gb’omo lo)
Borokoto idi s’omo lo (S’omo lo)
E fi won s’ile je kan ma lo
No dey find anybody na money I want (Me I want)
No dey hear wetin people dey talk (People dey talk)
Won te ge Asake l’eti lo (L’eti lo)
They life na one no get anothеr one
I go take am do wetin I lovе

Chorus
Wetin you love o
No be wetin I love o
Wetin I love I go do am with all my heart o
Ogogoro no be vodka
Mr. Money ginger
But una know I no dey waste time
Mr. Money ginger

 

DOWNLOAD MP3

ADVERTISEMENT
Xclusiveloaded Launches 21st Century Web Music Player For Seamless Listening Experience
How to Log Into Betway Account from South Africa and Get Welcome Bonus in 2024
Black Market Dollar (USD) To Naira (NGN) Exchange Rate Today 30th April 2024

Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

Comments (35)
  1. Holy boy

    9 months ago

    Boss man u too good

    Reply

  2. MELLY GANGSTER

    9 months ago

    Great music with positive vibes,i just can’t get it off my head

    Reply

  3. Veeq to riaa

    9 months ago

    This song dey give me joy

    Reply

  4. Eminent king

    9 months ago

    The only asake’s song with a different beat pattern entirely
    Mr money, you too much

    Reply

  5. Seunfumi

    9 months ago

    Asake ur song dey give me vibes on vibes

    Reply

  6. Olamide

    9 months ago

    Lovely

    Reply

  7. Seun

    9 months ago

    Ashake ur song dey give me vibes

    Reply

    • Seun

      9 months ago

      Ashake ur song dey give me vibes

      Reply

    • Phyna nice

      9 months ago

      Out of all the song asake have sang this year this is the only intresting song i love,keep it up asake

      Reply

  8. Izy baby

    9 months ago

    Cool

    Reply

  9. Luckywizzy

    9 months ago

    I love dis music like toto

    Reply

    • Tazan

      9 months ago

      Mr man watin be toto no ves tok am in a way we go understand

      Reply

    • General Ot

      9 months ago

      😂 😂 😂 😂 Dis baba don talk him own.. Straight up lik toto.

      Reply

    • MELLY GANGSTER

      9 months ago

      You just confess say you love toto

      Reply

  10. Daniel

    9 months ago

    Asake i love your song

    Reply

  11. Precious stone

    9 months ago

    The song give vibes

    Reply

    • Daniel

      9 months ago

      Asake i fi die for your song

      Reply

  12. Anonymous

    9 months ago

    Asake u too much, my gee.

    Reply

  13. Izy baby

    9 months ago

    Incanting

    Reply

  14. Fhaa dhee

    9 months ago

    This song rocks mehn

    Reply

  15. Pro Max

    9 months ago

    I love it like mad <3

    Reply

  16. Amazing daniel

    10 months ago

    I love this song like mad

    Reply

  17. Obah ifechukwu Michael

    10 months ago

    Asake is killing me with his vibes nice one asake

    Reply

  18. ekene

    10 months ago

    so sweet

    Reply

  19. Anonymous

    10 months ago

    Nice song sha

    Reply

    • Anonymous

      9 months ago

      Sha??

      Reply

  20. Freshski dior

    10 months ago

    Am felling vibes on vibes 🤟🥰

    Reply

    • PARA BOI

      10 months ago

      NICE ONE ASAKE

      Reply

    • Anonymous

      9 months ago

      Asin,this song rocks mehn

      Reply

  21. Ncheta

    10 months ago

    Nice one Asked, I love this song so much

    Reply

  22. Ncheta

    10 months ago

    Nice one Asake, I love this song so much

    Reply

    • Mari anna

      10 months ago

      I love dis song

      Reply

  23. Izy baby

    10 months ago

    This song(hm?)

    Reply

  24. Popular smart

    10 months ago

    smart popular

    Reply

  25. EJALONIBU YUZLUV

    10 months ago

    this is talented musician

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *