Iyanya – Love And Trust Ft. Joeboy (Lyrics)
Love And Trust (Lyrics) by Iyanya Ft. Joeboy
Iyanya, a talented singer-songwriter from Nigeria, debuts musically with the full lyrics to his stunning song “Love And Trust.”
Iyanya – Love And Trust Ft. Joeboy (Lyrics)
Mad ohh
Original
I let bygones be bygones
‘Cause I no wan use my gun
I thought you were the right one
Oh well I guess I was wrong
You dey always give me stories
But na you wey I dey high like kpoli
And everybody told me
I go dey form agidi eh
Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)
Na love I love
Na trust I trust,
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh
Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start
Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start
Wetin I no do for you
Cut off all my girls for you
Got me feeling like fool, I’m confused, is this you?
Wetin I go do for you
Sha bi di bi di du
Sha da da da da da da da
Oh da da da
Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)
Na love I love
Na trust I trust
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh
Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
Black Market Dollar (USD) To Naira (NGN) Exchange Rate Today 30th April 2024
How To Check Your JAMB Result 2024: Easy Steps
Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!
[email protected]
7 months ago
EZE
Add an
8 months ago
Very nice
Sami ug
10 months ago
i realy like the song