Check out the new Xclusiveloaded music site. Visit xclusiveloaded.net for new song releases!
Check out the new Xclusiveloaded music site. Visit xclusiveloaded.net for new song releases!
ADVERTISEMENT

Kcee – Ojaginger (Lyrics)

Ojaginger (Lyrics) by Kcee

The intriguing lyrics of “Ojaginger,” performed by Nigerian music superstar and highlife performer Kcee, have been made online.

ADVERTISEMENT

 

Kcee – Ojaginger (Lyrics)

Intro
Kcee limpopooooooooooo
Wuwuwuwu
Jaysynth give dem d fireeeeeeee
E money
Ikwe

Verse 1
I need a little lemon and ginger (Jor-jor-jor)
She got a vibe
She got a vibe Mamacita
(Oh no)
Back inna the days I dey see her for Shitta
(Jekonmo, jekonmo)
Oh my God the way you move, Senorita

Chorus
Arabarabarapam
As I dey sing, she dey dance like ninja
Arabarabarapam
See dancehall, everybody dey scatter
Arabarabarapam
Ojapiano everybody dey ginger
Arabarabarapam
It’s a new vibe everybody dey feel am, dey feel am

Verse 2
Is like a dream come through (Ok)
I got a lot of people confused (Je’konmo)
Badman K on cruise
Sipping on my gin and juice (Oh no)
So when I peep outside my window (Wetin you see)
I see the party, everybody dey scatter (Normal)
They put my song on replay, dey dance am

Chorus
Arabarabarapam
As I dey sing, she dey dance like ninja
Arabarabarapam
See dancehall, everybody dey scatter
Arabarabarapam
Ojapiano everybody dey ginger
Arabarabarapam
It’s a new vibe everybody dey feel am, dey feel am

Let’s go!

ADVERTISEMENT
Xclusiveloaded Launches 21st Century Web Music Player For Seamless Listening Experience
How to Log Into Betway Account from South Africa and Get Welcome Bonus in 2024
Black Market Dollar (USD) To Naira (NGN) Exchange Rate Today 30th April 2024

Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!

More
 

Join the Discussion

Comments (2)
  1. AB

    9 months ago

    Goood MUSIC

    Reply

  2. Naijafavourite.com

    10 months ago

    Another hit.
    Commenting from
    naijafavourite.com

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *