Kizz Daniel – Eh God (Barnabas) (Lyrics)
Eh God (Barnabas) (Lyrics) by Kizz Daniel
Below You will the lyrics to Kizz Daniel’s new song tagged “Eh God (Barnabas)”.
“Eh God (Barnabas)” lyrics
CLICK HERE TO DOWNLOAD THE MAIN SONG.
Shey bo wun lomo Barnabas
Eni to mo way shey bo wun lomo
Dear father in heaven
‘Bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back down o Lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father Na father
Say me I don busy my call
I won focus on you, on GOD
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Dear father in Heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club
Gucci for cloth
Land for ‘Port
Make dem no mind me yanga
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Eni to mo way shey bo wun lomo Barnabas
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Me I get sense
I hold God
I come first
I don boss
Plenty talk
Plenty noise
Plenty people
Don con report
Ah! Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Eh God o
No make I fall o
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole fe ni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
How I Make $1.3M/Year With My One-Person Business (Just Copy Me) – Sara Finance
Check out: South African Songs
Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!
James Friday nda
1 year ago
[email protected]
Commy cool
2 years ago
I love this song also
Anonymous
2 years ago
I hate demonic songs.
Anonymous
2 years ago
And I was told that is demonic songs, back up.
GRACE
2 years ago
WHAO!! THIS SONG IS SO INTERESTING
Anonymous
2 years ago
Dear father in heaven small girl they take shisha e don tey wey i smoke igbo sickness na him cause an i no dey follow dey drag collo father na father See me i don broke my work i won focause on weed oo
Diamond
2 years ago
I love this song
Alice
2 years ago
Dear p.man in heaven abeg no make i fall oh