Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
ADVERTISEMENT

Shallipopi – Elon Musk (Remix) Ft. Zlatan & Fireboy DML (Lyrics)

Elon Musk (Remix) (Lyrics) by Shallipopi Ft. Zlatan & Fireboy DML

Shallipopi, a talented Nigerian music star, has now published the official lyrics to his smash song “Elon Musk (Remix),” which features Zlatan and Fireboy DML.

ADVERTISEMENT

 

Shallipopi – Elon Musk (Remix) Ft. Zlatan & Fireboy DML (Lyrics)

Intro
Wait they call me Shallipopi
Ibile!
All these my Southy boys,
Rands dey body
Dubai, Dirhams dey body
Yankee, Dollar-po dey body….

Verse 1: Shallipopi
Elon musk sef na Pluto boi
Ehh him na Tesla kid
Pulling up with a Tesla toy
Eh No BiTch boi
Say Nor go dey,
Funds dey lowkey nor go play
Shallipopi I work all day
Plutomania we fly all day

Inside that your Evian so
Another Evian Dey inside
Inside that your Evian
Another Evian Dey inside
Inside that your Evian so
Another Evian Dey inside
Inside that your Evian
Another Evian Dey inside

Chorus
All these Elon Musk boys
Para Dey body
(Dem dey vex)
BTC Dey body
(too much)
Money Dey body
All these Elon Musk boys
Para Dey body
BTC Dey body
Money sayyy sayyy

Verse 2: Fireboy
It’s the Remix of the Remix
(Elolo)
You know the Steez
(Elolo)
No cannabis
Your barka like Tesla, i gat the keys
(Elolo)
iStar, (Elolo)
I smoke, (Elolo)
I puff and pass (Elolo)
iLoud, (Elolo)
I choke i jogodo till i reach i-cloud
Abena please no dey doubt
E no be clout
My shekere no dey bounce
No go dey show
No dey proud
You don’t need to bow
Only when i want you down there
Bad girl say she wonna fuck to the anthem

Chorus
All these Elon Musk boys
Para Dey body
(Dem dey vex)
BTC Dey body
(too much)
Money Dey body
All these Elon Musk boys
Para Dey body
(ah dem dey vex)
BTC Dey body
Money sayyy sayyy

Verse 3: Zlatan
Ahh, Kuron’be!
Money too choke abeg
1 azul 12 people you no fit be my Cartels (for where)
Look at my squad you can tell
If you no see AP you go see R or Cartier

All these ones
Dem, this one’s
These ones when you see them make way
Evian dey
Maga dey
So therefore everyday na payday

I say no go put body if you no get mind
Unless your mind go dey
You wan chop life you no wan pay price
My guy na there you go dey

Kuron’be
All these my Southy boys
Rands dey body
Dubai, Dirhams dey body
Yankee, Dollar-po dey body

Elon Elon lon Lon Lon
Elon Lon
Elon lon Lon Lon
Elon Lon
Elon lon Lon Lon
Elon Lon
Shalli what? Shallipopi

Elon Lon Lon lon
Elon Lon
Elon Lon Lon lon
Elon Lon

How do I pay the funds
Send aza or send wallet
Payment received
Na he credit BTC
Now you don confirm Evian dey
Evian Dey
Now you don confirm Evian dey ehh
Go away, Evian dey ehhh

Evian dey? Evian Dey
Evian dey? Evian Dey

ADVERTISEMENT

 

Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
Black Market Dollar (USD) To Naira (NGN) Exchange Rate Today 29th April 2024
How To Check Your JAMB Result 2024: Easy Steps

Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

Comments (9)
  1. Adeshina afeez

    9 months ago

    Seyl vibez

    Reply

  2. Mari anna

    9 months ago

    I love dis song

    Reply

  3. Bella

    10 months ago

    So sweet

    Reply

  4. Celebrities

    10 months ago

    Thank you so much for giving everyone an exceptionally nice opportunity to read from this blog. It’s usually so fantastic and also stuffed with a lot of fun for me personally and my office peers to search your site particularly 3 times in one week to see the fresh items you have got. And definitely, I’m always contented with your unique suggestions served by you. Some two areas in this posting are undoubtedly the very best I’ve ever had.

    Reply

  5. Mirac "E"

    10 months ago

    I can’t wait to hear from fireboy

    Reply

  6. Beylay boy

    10 months ago

    Fireboy all the way
    From lover boy to
    Street Anthem ♥️❤️

    Reply

  7. Santo

    10 months ago

    Kim

    Reply

    • joy amaka

      10 months ago

      Pls i want music

      Reply

  8. Santo

    10 months ago

    The mucie is so sweet

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *