
Multi-talented music sensation and a versatile next-rated award-winning singer has uncovered a trending and fast-emerging new dynamic song called “Grooving.”
This magical music featured the talent of a Nigerian legendary songwriter, stage performer, and award-winning song composer, widely regarded as Davido.
He also enlisted the talent of a notable Nigerian artist with an unmatched voice called Seun Kuti, and this record was from his newest EP (Album) known as “Industry Machine (Album).”
The collaboration between this studio dominator has always been a piece, and this should not be missing from your music playlist.
Listen and share your thoughts below!
Odumodublvck Ft Davido Seun Kuti Grooving
0:00 / --:--

This is Amazing 🥰💥 Baddest
Wow glory glory glory
Una tell me sa i no go school right but still our famil… Is rich not poor
I think sa na me ooh.
No it’s not u beatrice
Hello,my guys gud evening wetin dey sup for here
Wait is he refferring to me
Hi guyz
Omg is this song for me 😊😊
She is not like dat bro na joke i do don’t make ur insult real u no is not good to insult some1 pls do not insult her pls pls
I no fit kiss ashawo like u. I sure say more than 700 men don kiss u na im make ur lips fat.
Ella am still asking u the reason men are loving u ooh i see that ur big bombom u no dat u get bombom and breast
Should i come and kiss u boi
I like kiss dat is it come make i kiss u boi
Bro i dont mean kese so you no sabi the different between kiss me and kese
Beatrice na kese no be kiss me. Ella e be like big bro dey chop dey leave u make u dey drink garri. U say u no see me church,no be me play drum for offering abi u no see me????
Kiss me kiss me kiss me kiss me baby
Come make i sell u colth online colth kiss me take am soft
Am a fashion designs in case u don’t no kiss me e be like them kiss u so much in ur lips
Ella sup dis 1 men are loving u banana,boi,mara,goolge make them come love me nah
U no u can do mistake so na so e be na mistake i do thanks for teaching i hell u boss una no come church
Ella i think u are in are category. U guyz don’t know how to spell. It is dress not derss. Point of correction.
Wow so ella you be tomboy
U better not insult her mum because her mom is not here their are rich is just dat kiss me did not go school but she is right i derss like boi’s i don’t derss like girls like black heart do in tiktok
E fit be say her mama know sef,e fit be poverty. Maybe dey no get money to pay school fees.
Mama say go school you say no ,you go hide for backyard dey chop canel
Kiss me which school u dey go.
Pure me water guy ENGLISH NAH YOUR MATE burst my head kiss me
Hw far guyz,happy weekend
Hw far guyz happy weekend
Ella i had dat u are coming back eungu to do something if u are coming pls don’t derss like girl u no u are turn man red and black ella
Am good and u
How una dey na.momo my g how ur side na
Sup friend’s if u are jeriq fan let me see ur hand am his fan’s ooo
Na prank am ella brother’s friend she is not in the mood to talk ella never date so i have to prank her
Rv if na prank u stop is it kash dat send u if MMBM hid mine laptop u no go like am.. Am not in mood to talk u no me if am sad i can broke mine phone u no dat
Rv incase u don’t know beatrice already has a boyfriend {smur pablo}.
Beatrice i love u
Rv if i catch u,na ur teeth wey i go use dig ur grave. Try me and see. My sister does not like u and stop forcing ur self on her,i don tell u my own
Ahh Ahh Beatrice u don come back long time no chat.
Beatrice hw u dey
Hw far na,hw who na side
Beatrice u too
Grooving grooving ella you are too good looking
Love u ella i miss u all time
Rv e be like u like india. like starlife na RV is there I think is in fualt or anapma ,lost in love,soulmates,mehek
Rv dey lover boy where u dey go no cross bizi boi path oo he go change am for u oo .na only ELLA dey for here .
Ella i love u. U look so cute
Good morning guyz
Whatever it is make im no carry am come my side if not im fit enter motuary
What is he upset about my number or what ella.
I don’t no bro
Ok wetin u want make we discuss mara.
Live him his upset
Make una come massage m back is in pain i mean m heart is paining
Bizi boi Wetin dem dey use number do no be to call person hmm to discuss one or two things
Hehehe
Ooo sorry. Are u taking drugs.
Ella u are not in d mood to do what
Like am sick dat is it
Like am sick
Mara wetin u wan use my number do
Oh gosh am not in the mood
Incase u no know mara ella is my elder sister
Ella, bizi boi loves u pls love him is a nice guy he can do anything don,t mind what other are saying believe me he loves u with all is heart[bizi][ella] pls just loves each other
Am GOOD bizi boi send me ur number
Happy new month guys,which school do u attend
Smur pablo hw far
Groovin u ella
I don’t understand mara make me understand pls.. I don’t care for the people that is falling me ..bonjour friends comment ca va
Wetin dey happen for here calm down guys just because of ella una dey fight see wetin go happen here one go take dey back and another one go take dey front me too i go take lips o.finish
Banana boy shut up
If he fall finish he get up i don’t fucking care banana but u no ask about me
I no undastand u steel dey fine vdm when u ar don let us now and make i tell u DSS, NDLEA, CUSTOM, SWATT, MPF. dey FINE U.
Straight on your head
NA HEADSHOT
obo or nothing
Come why every body just dey love ella, ella tell them u already have a boy friend, Ak47
Hi ella
Baba ella am good u no ask about me since
Ella i love u am falling for u
Grooving guyz whatsurp
Hi
NICE ONE
Are u online
Hellow guyz
Sup u gui
HI GUZY
Hi,biz! Bo! and Ella hw far e don tey o
Hi
Sup u baba
Hi
Am good and u
Good evening
[email protected]
I like this website
Beacuse girls right no lie
Hi, guys i’m news here.
Pls letter girl come online
She is upset
Letter girl hw far na
I swear
Like am abegi
Make una put me on call i hear 1 gui carri the dollar run i go kill am ooo
Groovin nice 1
Good
OBO 🙌❤️
Blvck sheep for life 🖤
all good 001 god bless you and dj varell
Without 0b0 thise music no get ingredent abeg.
I swear
To starta for every
Sweet tomatoes
OBO I too love you boss
No mind haters wey dey cap jagon
There head no straight
Idoitvibes
ODUMODUBLVCK nice one my gee
BeLLo Happiness Da Da
Perfect combo
Odumodu na wetin i dey call u, u too good
Very Sharp 👏 I love 😘 the collabor
ODUMODU BLVCK OR NOTHING ♥️
OBO ❤️🫶
Nice 👍
Thinks
001 too good jare
Obo 001 I the wait ooo
Nah so
O.b.o you too good. Gala odumedu
I love David music
LCND OBO NO 1
I still dey wait ooo
Obo ,make the song to sweet
All my music na odumodublvck
I swear
Waiting happened naw
All my music Na OBO 001, i no get any other songs on my phone,,,,, OBO for life
Lol ogoo goo mak dem allow me sip ogogoro
Big z Celine Dion
My big mentor
Big z Celine Dion
My big mentor
Friday
OBO OR NOTHING
A legend can never die
Still OBO for life
King 👑💯
Boss You’re too good oooo
Good