Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
ADVERTISEMENT

Crayon – The One (Chop Life) Ft. Yaba Buluku Boyz (Lyrics)

The One (Chop Life) (Lyrics) by Crayon Ft. Yaba Buluku Boyz

Crayon, a multi-talented Nigerian music sensation signed to Mavin Records, has released the official lyrics to his chart-topping song “The One (Chop Life).”

ADVERTISEMENT

 

Crayon – The One (Chop Life) Ft. Yaba Buluku Boyz (Lyrics)

Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Crayway

Early mọmọ
Early mọmọ
Me I don dey wait for my shọkọ
All of all the things wey she follow me dey talk
But she know say my mind dey for turn up (Turn up)
Turn up (Turn up), Turn up (Turn up)
If you no get money, shey you wan turn up?
All of all the things wey she tell me lana
But she know say my internal corrupt
Banle, make you dobale
Pull up in your hood make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
I dey play football like Abedi Pele
Waa, shori ẹ gbale? (Cheei)
Whenever you see me make you dobale
Awa gangan ni ọmọ onilẹ
Wetin you dey find, make you commot here

Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
One love

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (yizwe)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (yizwe)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)

Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain
Oh ah ye
I’m oga
I’m the one who shutdown the bar
Let’s make it rain
More champagne
Chop the life and forget the pain

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yitiva ngungwa
Pela wena wa yitiva ngungwa
Yi fikile ngungwa
Pela lani ku fikile a ngungwa

Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (yizwe)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)
Wa yi twa ya kamina
Wa yi twa (yizwe)
Ya kamina
Wa yi twa (wa yitwa)

Mavin

ADVERTISEMENT
Job Opportunity: Nigerian Unisex Beauty Salon Xclusivebeauty Has Vacancies for Barbers
Black Market Dollar (USD) To Naira (NGN) Exchange Rate Today 27th April 2024
How To Check Your JAMB Result 2024: Easy Steps

Do you find Val9ja useful? Click here to give us five stars rating!

 

Join the Discussion

Comments (1)
  1. Joy

    10 months ago

    I love the song

    Reply

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *